So, the final whistle has blown, and the EPL is officially on break. No more Saturday drama, no more Sunday top-four battles… now what?
Abeg, no dull. At Omenma Hotels, we get better plans to keep your weekend sweet like chilled zobo.

🔹 Cool Down for our Outddor Hangout – Whether na to relax with chilled drink or snap fine-fine pictures for the ‘gram, our outdoor hangout area dey always set. Come cool body, gist with friends, or just dey chop soft life.
🔹 In-Room Chill & Binge – No matches? No problem. Our rooms come with smart TVs so you can binge on that series you’ve been postponing (and yes, Wi-Fi dey!).
🔹 Games Wey Go Pepper Body Small – Na Ludo, cards, ayo or even charades, we dey always ready for small-small competition. Carry your guys come or make new padi. Winner fit even collect bragging rights join.
🔹 Restaurant Vibes – Solo or With Bae – Whether na self-care or date night, our food dey always deliver. From local to continental, we go run you street with better taste.
🔹 Small waka, Big Enjoyment – From here, you fit touch town small — visit lounge, small market runs, or just flex like you no get problem. We dey central, so anywhere wey dey call you no too far.
Make EPL go rest — your weekend fun never retire. Slide through Omenma Hotels and chop correct enjoyment wey fit make you forget say ball no dey roll.
Omenma Hotels – Na here better weekend dey happen steady.