Taste the Real Naija Flavour at Omenma Hotels

By Admin
1 July 2025

At Omenma Hotels, we no dey play when e reach Naija food. No, we don’t. Whether na hot steaming jollof rice wey dey scatter brain, native soup wey get correct orisirisi, or soft pounded yam with egusi wey go make you close eye in joy—our kitchen dey deliver am with love and precision.We are always on point.

Our chefs are the best. Dem no just cook,they pour their heart into every pot. From nkwobi wey dey sweet like tomorrow no dey, to afang soup wey fit make person forget home, our menu has a full package of Nigerian culinary pride.

What are you waiting for? Abeg, carry your belle come chop better food wey go make you nod ya head and say, “Na this kain life I dey find.”

One of our many screct ingredients

Come chop life at Omenma Hotels. We dey Mbaise, Imo State. Call us on +2348102364983 to book your food experience today!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

1 Omenma Avenue, Oparachi Mbaukwu, Ihitte Ezinihitte LGA, Mbaise, Imo State

Close